WAFFI TV don congratulate the Chairman of Warri South Local Government, Na d oga kpatakpata of the station wei be Pastor Arex Akemotubo nai dey wish am onbehalf of Waffi TV, Im sey happy birthday to Warri South West Local Govt Chairman Dr Micheal Ejueyitsi Tidi.
Pastor Arex sey Dr,Tidi na good pesin wey don use im position as chairmo for Warri South West Local Govt Area take make d oil city come alive
Pastor Arex ,come still talk sey the Warri South Council Chairman don help Governor Ifeanyi Okowa wellwell to make sure say Im area dey secured for investors dem to enter.
Pastor Arex come still pray sey make God give Dr,Tidi long -life, good health and prosperity so that he go continue dey do wetin he dey do for Warri to better .
Hip, hip, hip,hurray.